Connect with us

Hi, what are you looking for?

Entertainment

Bella Shmurda – Many Things | Lyrics

Bella Shmurda Many Things Lyrics
Bella Shmurda – Many Things | Lyrics

Bella Shmurda – Many Things Lyrics

So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me

Source: OccupyGh.com

Source: OccupyGh.com 

Tap To Join Our WhatsApp Community

Click to comment

You must be logged in to post a comment Login

Leave a Reply

Ghana Celebrity News, Ghana Entertainment News, Politics, Sports, and Latest updates; We serve as an unbiased Ghana News source to inform people about recent or important events and information in categories including but not limited to entertainment, sports, finance, business, and celebrity news. Powered by Dipsets Media, a premier entertainment company with 8 years of experience in Entertainment, Local News, and Everything Lifestyle. Phone +233 247 659 843. Contact us: [email protected]